Bosi Gbangba - Eldee

Bosi Gbangba - Eldee

Альбом
Big Boy
Год
2008
Язык
`英語`
Длительность
250540

以下は曲の歌詞です Bosi Gbangba 、アーティスト - Eldee 翻訳付き

歌詞 " Bosi Gbangba "

原文と翻訳

Bosi Gbangba

Eldee

Trybe records… el d e e e

Imo take y’all to the roots on this one

Oh girl as I see you dey waka

Everybody dey look your baka

Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something

Last time when you take my number

You talk say you go holla

But you put me on a long thing

Today na today

You no go escape

I go put you for corner

I’m ready for you

Today na today

You no go escape

Mo ti ready la ti taa tan

But before then

Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o

Bosi koro ka fo O fi e sinu Honda

She omode ni e?

I wonder

Sho fe wa hummer?

Fo lo yankee fun summer?

Eh,.on te brake

Instead ko wa, wa je cake

Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o

If na your wife make you hold am hold am

If na your girlfriend hold am hold am

If na somebody own o, touch am softly softly

If na your wife make you hold am hold am

If na your girlfriend hold am hold am

If you see somebody with another man own, tell am say.

Fi iyawo oni iyawo sile Tell am say

Fi iyawo oni iyawo sile Thank you Naija DJs for playing my song

E se!

Thank you thank you

my love is too strong mo wa dupe

Thank you naija DJs for playing my song

E se

Thank you thank you,

My love is too strong

Nitori pe

Even when i no dey there.

Una dey play am

Mo rin irin ajo lo

Una still dey play am o

This song is dedicated to every DJ that ever played my record

In my presence, in my absence

Every TV station, every radio station

And most especially the FANS who stay ever faithful

Ten years and Im still doing it

It’s trybe records baby!

Oladele… TKO… el dee e e e e e e

And to all y’all who thought I was done

I’m just getting started

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます