以下は曲の歌詞です Dance for Me 、アーティスト - Duncan Mighty, Sandazblack 翻訳付き
原文と翻訳
Duncan Mighty, Sandazblack
make you ehhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey
Port Harcourt!
Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road na war
every other girl for that road must bow
you too fine ehh
I must try to make my name paya paya
so anywhere you see Duncan Mighty
tell am say wene meka meka weh
wene o wene o wene o
chai.
chineke me
manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey form dey
Lagos!
Port Harcourt!
Africa!
mempini mempini mempini da
iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
wene o wene o wene o
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます