Jowo - Davido

Jowo - Davido

  • リリース年: 2020
  • 言語: 英語
  • 間隔: 2:56

以下は曲の歌詞です Jowo 、アーティスト - Davido 翻訳付き

歌詞 " Jowo "

原文と翻訳

Jowo

Davido

My baby jo, jo

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

One time, three (3) gbosa for the person wey born you

I never want to try lose you, try to no

I no fi tired for your matter, lai lai say I no do

Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife?

Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife?

Oh baby, jowo

Baby, oh

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

Amina, zomana

And so me go, chasin' me now

It be like you be my destiny, nah

This kind of love e no dey similar

Amina, mutu miya

Mo la e go, go temila

No-no, no, me, ori kakirimo

Su momi girl, baby speak to me now

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

So me say jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife?

Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife?

Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, raga for me

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

(Boy, take it easy on the beat)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます