FEM - Davido

FEM - Davido

  • リリース年: 2020
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:22

以下は曲の歌詞です FEM 、アーティスト - Davido 翻訳付き

歌詞 " FEM "

原文と翻訳

FEM

Davido

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk who talk

Fem (Baddest)

Oboy you don dey doo too much

Small talk you don dey look who talk

Fem (And di baddest)

Person wey dey find the pitty

Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

You wey dey find the pitty

Odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30bg

You go know 30bg when you see 30bg

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Nawa 30bg we go para, para, para

Them go para for you

Before the, before the matter get serious

Before the whole matter gets dangerous

You need to make sure you don’t stay too much

'Cause if you say too much, I fit to rup un on you

You see seh I get fans wey dey para gan

You see seh my own G pass G-Wagon

My nigga, I set trains, no tweet starter

I get men, I no dey gather boys

I dey live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to suit onsite

When me say na me dey give them life

Them go tell me who dey give them mind, give them mind

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Make una tell am to call me

Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

Why them don dey para, para, para?

Para for me

Why everybody don dey para, para, para?

Para for me

Para, para, para

Para for me

(Not she killing this one)

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます