Motiri - Brickz

Motiri - Brickz

  • リリース年: 2021
  • 言語: 英語
  • 間隔: 3:09

以下は曲の歌詞です Motiri 、アーティスト - Brickz 翻訳付き

歌詞 " Motiri "

原文と翻訳

Motiri

Brickz

Beat By Brickz

Cracck!

Yeah

When i look back on wetin der rub for my face

Owu for don blow me go if nor be grace

I nor fit stop now till I see heaven gate

Cause na GOD get power na muscle people dey raise

I nor dey come if the outcome nor be income

Cause when money nor dey amaka nor dey gree come

Kate wey still come go dey say quick cum

Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls

(then)

Seen a lot of different faces

Seen a lot of people

Few are the people who make you stand

And many make you cripple

Digging grains from the earth is not simple

A curse is been laid and reverse It sounds legal

Na boys dey go broke, na men dey bounce back

Never lose focus even on a dance track

When i count my blessings now i don’t count money

It’s way too long, can’t know if you steal from me

Môtírí Mo ti fe ra

My identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra

I say your identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra

Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)

Môtírí Mo ti fe ra

Pour me that Hennessy, Hennessy

Uhmmm

Oh oh

Baba kilo so gbemi soke

Make everything dey okay

Baba kilo so gbemi soke

Make everything dey okay

Baba kilo so gbemi soke olorun

Only one person nai e take to believe you can

Tell yourself you the man

Cause truly no body dey make life when he just fold hand

You get move since the life at time na who know man

When sand don too much for food blind man go see am

Whoever nor dey reason you now alaye leave am

No night wey too long wey day nor go break am

Na one day, just one day, man must make am

Seen a lot of different faces

Seen a lot of people

Few are the people who make you stand

And many make you cripple

Digging grains from the earth is not simple

A curse is been laid and reverse It sounds legal

Na boys dey go broke, na men dey bounce back

Never lose focus even on a dance track

When i count my blessings now i don’t count money

It’s way too long, can’t know if you steal from me

Môtírí Mo ti fe ra

My identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra

I say your identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra

Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)

Môtírí Mo ti fe ra

Pour me that Hennessy, Hennessy

Uhmmm

Oh oh

Baba kilo so gbemi soke

Make everything dey okay

Baba kilo so gbemi soke

Make everything dey okay

Baba kilo so gbemi soke olorun

サイト上の新しいテキストと翻訳:

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます