以下は曲の歌詞です Mama Africa 、アーティスト - BRACKET 翻訳付き
原文と翻訳
BRACKET
It's Mecca E on the beat
Eh!
This one na sara sara
This beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
Oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye (Eh!)
This one na sara sara
This beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine isi manya manya
This is for people wey chala cha (Eh!)
People wey kala ka (Eh!)
Kana ni walanya (Eh!)
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Kenya
Rwanda and Tanzania
Togo, Cameroon, Niger
Ghana, Southern Sudan
Oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Nwanne sara sara le
Oh sara sara le
Make you dance iye
Iye iye iye
Oh sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance iye
Iye iye iye (Eh!)
This one na die oh
If you dey dance
Am easy make you no fight o
Eii!
You go forget your sorrow
Maka chukwu you go buy am
Play for your motor, eii!
(Eh!)
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha (Eh!)
People wey kala ka (Eh!)
Kana ni walanya (Eh!)
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel Naija
Oya let's go to Zambia
Uganda, South Africa
Togo, Cameroon, Burundi
Also Benin Republic, eii!
Oya make you ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Everybody ikota ikota
Mama Africa ikota eh
Make you dance iye
Iye iye iye
Nwanne sara sara le
Oh sara sara le
Make you dance iye
Iye iye iye
Oh sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance iye
Iye iye iye
Imane mekofo sara sara le
Flavour nwa nma sara sara le
Make e dance iye iye iye
Ugonna sara sara le
Ndigbo ni nne sara sara le
Make you dance iye iye iye
Yeah
様々な言語の楽曲
あらゆる言語への高品質な翻訳
必要なテキストを数秒で見つけます