Final Say - Banky W.

Final Say - Banky W.

Год
2021
Язык
`英語`
Длительность
209190

以下は曲の歌詞です Final Say 、アーティスト - Banky W. 翻訳付き

歌詞 " Final Say "

原文と翻訳

Final Say

Banky W.

What if I tell you

What if I tell you say

Me wey you see, I don sow seeds

Wey just dey germinate

So be hopeful

'Cause wetin I know be say

The baba wey we dey serve

E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find

E go enter, it might take a little time, but

E go enter, when the stars align

E go enter, and everything will be just fine

'Cause when oluwa say yes

Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah

Nobody can say no

Baba I hail, oh

'Cause when oluwa say yes

Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah

Nobody can say no

Baba I hail, oh

'Cause you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

Yes, you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

Delay is not denial

Keep waiting patiently

You can triumph through your trials

If you just believe

So don’t give up the fight

'Cause baba god no dey sleep

One day you will surely celebrate, oh

He will supply your need

Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find

E go enter, it might take a little time, but

E go enter, when the stars align

E go enter, and everything will be just fine

'Cause when oluwa say yes

Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah

Nobody can say no

Baba I hail, oh

'Cause when oluwa say yes

Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah

Nobody can say no

Baba I hail, oh

'Cause you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

Yes, you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say

Ooh, no matter what them say, no matter what them say

Ooh, you get the final say, you get the final say

Ooh, no matter what them say, no matter what them say

'Cause you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

Yes, you get the final say

No matter what them say

No matter what them do

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます