Oh No - Alpha P

Oh No - Alpha P

Год
2021
Язык
`英語`
Длительность
154770

以下は曲の歌詞です Oh No 、アーティスト - Alpha P 翻訳付き

歌詞 " Oh No "

原文と翻訳

Oh No

Alpha P

Baby oh no

Baby oh no

Come take my soul

Hmmm

Would you love someone like me my girl?

Wey no get any money but I go treat you well

Oya bebe, would you love someone like me my girl?

Wey no go give you problem but go fit solve your problems

Hah, hold on tell me wetin I no go do for love

Anything you tell me I go do full stop

Biggie money, me I no fit do

Oh no baby, just call anytime I dey available

True love, no be my money we go dey prove

No run baby why you wan dey do me so?

Oh

Baby oh no

Baby oh no o oh

Where you wan go?

Come take my soul

Baby oh no

Baby oh no o oh

Where you wan go?

Come take my soul

Where the green light goes that’s where my lady she go go

She no go suffer for me o abi na loving she go chop

And all the people they don’t know that I’ve been waiting on the road

I no know wetin do me o wey turn me to full mumu

Oh yeah yeah I’m in trouble

Hold on tell me wetin I no go do for love

Anything you tell me I go do full stop

Biggie money, me I no fit do

Oh no baby, just call anytime I dey available

True love, no be my money we go dey prove

No run baby why you wan dey do me so?

Oh

Baby oh no

Baby oh no o oh

Where you wan go?

Come take my soul

Baby oh no

Baby oh no o oh

Where you wan go?

Come take my soul

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます