Lya - Aṣa, Keziah Jones

Lya - Aṣa, Keziah Jones

Альбом
Asa: Live in Paris
Год
2009
Язык
`英語`
Длительность
330120

以下は曲の歌詞です Lya 、アーティスト - Aṣa, Keziah Jones 翻訳付き

歌詞 " Lya "

原文と翻訳

Lya

Aṣa, Keziah Jones

We just dey die for nothing

too much disease for this land

Every day we go dey pray

God, help us save us

Too much money pass my eyes

All we dey do na smell am

Man must work and yet survive

Yet illusions plenty

K’omode ma seru lojo o

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o rise se

Iya ni iya ti o da oo

Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people

Corpse e just dey flow like water

In and out this fruitful nation

Brothers, sisters make we wake up

and see the way this world dey turn round

Waging war no be wetin we want

cuz peace na wetin we need

K’omode ma seru lojo o,

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o o ri ise se

Iya ni oo

Ladies and gentlemen

i’ll like to invite a wonderful

hmm brother

on stage

I’ll let him speak for himself

are you there,

yeah yeah yeah

Mr

come, make them see you now

make them see you now

I dey here o Asa, i dey here o

I say i dey here, i dey here o, my sister

i dey here o, idey here o

Everybody say

yeah brother,

wetin i dey talk now, na serious business ypu know

serious business dey for town

serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear

To ba fe se bo se fe si mi,

orun a wo oo ko le ya,

ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh

ojo pe ewe ikoko

oh …

ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya

ojo pe we ikoko

people

you hear what im saying to you now

ojo pe we ikoko

ani ojo pe we ikoko …

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます