Boss - Ice Prince

Boss - Ice Prince

Альбом
Jos To The World
Год
2016
Язык
`英語`
Длительность
192230

以下は曲の歌詞です Boss 、アーティスト - Ice Prince 翻訳付き

歌詞 " Boss "

原文と翻訳

Boss

Ice Prince

All the girls them like that

Wen I post on me page them write back

You no all the boys them hate that

Ant I still dey pretend am laid back you no

Follow me to festac you no

Girl you know am taste that you no

Everything I do, I be legend

I be like jimmy jatt

Poppin in ma name (carry dey go)

Bottles in ma name (pop moet)

Shopping in ma name (money trowey)

Flexin in ma name (where is caro)

Choppin in ma name (roll the claro)

Choppin in ma name

Orobo get money but

Orobo no sabi to shake body

Lepa no get money but

You no say na lepa sabi Scatter the place

If you wan play me corny

You no say e no go funny

If you dey look me for face

You go see say

I dey look you for face

Shey you feel my p and you dey see

How the thing dey be

All ma guys dem gees

And we keep it 100 and ten degrees

Balling is a must

Girls dey ma comin in a rush

Man dem ma fck shii up and leave

And dem ma flying overseas

Look at me and look at you

All ma niggas fresh

There is nothing you can do

Do you see, what I see

I cannot explain what I feel inside me

Pose for the boss (boss)

Arrange yourself for the boss

Poppin in ma name (carry dey go)

Bottles in ma name (pop moet)

Shopping in ma name (money trowey)

Flexin in ma name (where is caro)

Choppin in ma name (roll the claro)

Choppin in ma name

Orobo get money but

Orobo no sabi to shake body

Lepa no get money but

You no say na lepa sabi Scatter the place

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます