Person Wey Sabi - Ice Prince

Person Wey Sabi - Ice Prince

Альбом
Fire of Zamani
Год
2013
Язык
`英語`
Длительность
292580

以下は曲の歌詞です Person Wey Sabi 、アーティスト - Ice Prince 翻訳付き

歌詞 " Person Wey Sabi "

原文と翻訳

Person Wey Sabi

Ice Prince

Sometimes I fly, sometimes I fall

Sometimes I travel round the world

Sometimes I dull

Raf nwane o, raf nwane o

I be person wey sabi, person wey sabi

I be person wey sabi, person wey sabi

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

Shey na we dey for top nobody context

See how they bad e nor dey become best

Before pikin cry shey mama go born first

Me I started with a kiosk I turn am to complex

True life story I come from J town

That’s why nigga I nor dey stay down

As dem dey book the show see dem dey book the street

But them my niggas go turn am to play ground

I say o fire fire, see as my chics them maya maya

You wan carry my money waya waya, o daya daya

Got me feeling like

O fire fire, see as my chics them maya maya

You wan carry my money waya waya, o daya daya

Got me feeling like

Sometimes I fly, sometimes I fall

Sometimes I travel round the world

Sometimes I dull

Raf nwane o, raf nwane o

I be person wey sabi, person wey sabi

I be person wey sabi, person wey sabi

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

See from the very start the lady feeling the boy

Then I became a star she still feeling the toy

Then I became a canibal animal make this rapping

Be selling but so the critics I only give em joy

You already know, a nigga that I be

When I remember back

And now it goes what and I’m never in a porshe

But I’m never like the greatest call me Mohamed

Ali

Sometimes I fly, sometimes I fall

Sometimes I travel round the world

Sometimes I dull

Raf nwane o, raf nwane o

I be person wey sabi, person wey sabi

I be person wey sabi, person wey sabi

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

Ha ha this one says Chewing gum, sweet

Na ala puto muwayin, na abedi zamani

Inugo inugo inugo asim

Chewing gum, sweet

Na ala puto muwayin, na abedi zamani

Inugo inugo inugo asim

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

O na na na na, o na na na na

O na na na na, yeeehh

Sometimes I fly, sometimes I fall

Sometimes I travel round the world

Sometimes I dull

Raf nwane o, raf nwane o

Motherfucker wey sabi, thank God

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます