Oga Police - P-Square

Oga Police - P-Square

Год
2009
Язык
`英語`
Длительность
229120

以下は曲の歌詞です Oga Police 、アーティスト - P-Square 翻訳付き

歌詞 " Oga Police "

原文と翻訳

Oga Police

P-Square

Na which kind yawa bi dis yi e

Ooh

I was driving, wasn’t speeding so fast

I just dey go jeje, I no high

See this honey

She was looking so fly

As I dey try to step up to her

Then she said hi

Come on, baby, make you step into my car

Me I go take you to a place

Wey you go like, I no lie

Make you sit back relax and feel fine

Cos seriously I get plans

Then all of a sudden see then them a coming

They tell me make I stop but I don’t know why

Who be that, the police

They took my papers from me

And I say Sir

Why you do me so

Oga police e

Wetin be dis e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh, no

See wetin I dey miss

Oga police e

Wetin be this e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh no

Oga police yi e

Na which kind yawa be dis yi e

Oh no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly

With a friend from America

Wey get money

And for my front

Ishiewu and turkey

Different kind of shayo

We dey make eye doti

Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)

Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)

As I dey hail my guy

Begin dey wash my hand e

I just dey start e

Then all of a sudden, see then them a coming

Everybody start to run

But I don’t know why

Who be dat, the police

They put their handcuffs on me

Then I say, Sir, na wetin I do

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

I no know oh

Even though you be superstar

Them go still come embarrass you

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

Oga police e

Wetin be this e

Na which kind yawa be this e

No, no

Na which kind yawa be this e

No, no, no, no, no, no, no, no

For my woman, to my friends

200万曲以上の歌詞

様々な言語の楽曲

翻訳

あらゆる言語への高品質な翻訳

クイック検索

必要なテキストを数秒で見つけます